album cover
DANGER
3
Afro-Beat
DANGER was released on December 9, 2025 by Realm Bee as a part of the album DANGER - Single
album cover
Release DateDecember 9, 2025
LabelRealm Bee
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Realm Bee
Realm Bee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Imumolen Blessed
Imumolen Blessed
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Henry Kay Mix
Henry Kay Mix
Producer

Lyrics

Blessed no follow bad friends ooo (aire khan imoi ne men o), no carry woman matter for head oo.., you know house wey you from come oo..
Realm bee ,..
Momsy said, stay away from bad people..
They're wicked and so dangerous,
Nah them go still want try shenk you And try to bring you down.
I tell momsy say I don hear you...
Men bhoi, realm bee, king of bad people
I stubborn and I no hear word
But I no fit loseguard...
Momsy no know say nah me be king of the bad boys...
E get wetin you go take in,take out your eyes go Dey red...
Sempe the sempe
Sempe
Boys body dey pepper
pepper
Balote ,te
Jomape, Pe
What your name? the name is realm bee
A December to remember, ah
Spending mula
All my man dem, we dey para, ah
Res: My **** are ballers
This December, we go rock am
 Touch dowm bahama's
Wakanda, forever ah
My gbedu nah danger
This vibe is so dangerous
We got this people looking at us
I drip hard, e go fit full 2 galons ,
check am & you no go fit to deny am
We're so fine and so generous everything we wear screaming designers
 going raw, we no need golden circle
For beach side, we no dey wear pajamas
Ajeh, Ajeh...
Me I dey like keep my space
Dey you lane, make I dey my lane
Me I no dey like share my cake
Your babe na our babe
But my babe na my babe
If you cross my lane
 I go annihilate you
Nah my song dey cause vibration.
A December to remember ah..
Spending mula
All my man dem, we dey para..ah..
My **** are ballers
This December we go rock am....
Touch down bahama's,
Wakanda, forever ah
My gbedu nah danger ah...
Danger x3
Who hustle must to pack am
Pull up in a Bentley and rover
My music doing the numbers
Spending funds like water
Pj’s & convoy in my compound
Pass henessey and the ganjer
Taking what belongs to ceaser
Ajeh, ajeh
Me I dey like keep my space Dey your lane, make I dey lane
Me I no dey like share my cake
 Your babe, na our babe
 But my babe, na my babe
If you cross my lane
I go annihilate you
Nah my song, dey cause vibration
A December to remember... ah
Res: Spending mula
All my man dem, we dey para ah..
My **** ballers
This December we go rock am..
Touch down bahama's
Wakanda, forever ah….
My gbedu nah danger....
Written by: Imumolen Blessed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...