album cover
Teddy Bear
29
Afro-Pop
Teddy Bear was released on September 2, 2022 by Ice Nation as a part of the album Sunny Days - EP
album cover
Release DateSeptember 2, 2022
LabelIce Nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Icent
Icent
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ebosetale Samson
Ebosetale Samson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ebosetale Samson
Ebosetale Samson
Producer

Lyrics

You just so beautiful
Olorun me I admire you
I like this thought wey dey for my head
You smell nice pass perfume ,make you hug me make I be your muse
Be the teddy wey dey for your bed
Me no wan bother you,I just wan dey on the cover too
My papa sef dey jealous you..with the way I dey lover you
Omoh to se ....you’re wonderful
My mama sef dey phor for you
All the girl wanna to be like you
Eledumare blessi you well oo
Ahnnnn aaahnn ahh ahh
Mama..let me be your sweater girl..for this cold weather
Ahnnnn aaahnn ahh ahh
Mama..let me be your teddy bear..be your teddy bear
Passi pass Vanessa
Only your body fi make me dance sassa
I can’t get over you
You’re my baby dada
Na Watin I go do when the feelings non stop
Sho tutu mu e ko ....ko pe mi
Hug me tight...ko le remi
Pour chocolate for my garri..
You know I love you ooo sebi
Make you love me jejeli
Make I be your teddy bear
I fight a man for you
You’re my baby dada
Anything you want I go add jara
Make you come close make I do you zaza
I just wanna play with your big bum bum
Ahnnnn aaahnn ahh ahh
Mama..let me be your sweater girl..for this cold weather
Ahnnnn aaahnn ahh ahh
Mama..let me be your teddy bear..be your teddy bear.
Written by: Ebosetale Samson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...