album cover
Ole
7
Afro-Pop
Ole was released on December 11, 2025 by Dedeukwushryne Records Ltd as a part of the album Ole - Single
album cover
Release DateDecember 11, 2025
LabelDedeukwushryne Records Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sarah Ginika Eric
Sarah Ginika Eric
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sarah Ginika Eric
Sarah Ginika Eric
Songwriter
Henry Jacon Igwe
Henry Jacon Igwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gatt
Gatt
Engineer, Co-Producer

Lyrics

Hmm
Yeah Yeaah ooo
Me i go follow you dey go
Anywhere you dey go
Me i go follow you dey goo
Anywhere you dey go
See i go follow you dey go
Anywhere you dey go
Ole Ajibole
So you understand say
Na you i dey find since
I wake up early momo
Every day and i try my best
Just to f**k with you
Then you came and you took your keys away
All the way
Me i no dey like
How you carry me dey do
How you carry me dey do
How you carry me dey do
Like that - Like that
Kilokomi ihe ndi mmadu ga asi
Agbalagba for this life
Me i no fit backy
Make i tell you maybe you go try listen
We all victims
Me i go follow you dey go
Anywhere you dey go
Me i go follow you dey goo
Anywhere you dey go
See i go follow you dey go
Anywhere you dey go
Ole Ajibole
So I'm so far away - I'm so far away
But I've been cool
I've been steady yeah
Been reflecting yeah
I dunno about you
( Ah yeaaah ah)
Mmh mmh mmh
I know
I know you don't want me
I know
I know you don't like it
I know
I know you don't want me
I know
I know - I'm still vibing
Kilokomi ihe ndi mmadu ga asi
Agbalagba for this life
Me i no fit backy
Make i tell you maybe you go try listen
We all victims
Me i go follow you dey go
Anywhere you dey go
Me i go follow you dey goo
Anywhere you dey go
See i go follow you dey go
Anywhere you dey go
Ole
Written by: Henry Jacon Igwe, Sarah Ginika Eric
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...