album cover
Make Me Bigger
101
Music
Make Me Bigger was released on October 15, 2021 by Africavibez Media as a part of the album Make Me Bigger - Single
album cover
Release DateOctober 15, 2021
LabelAfricavibez Media
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yung Pwesh
Yung Pwesh
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Babatunde Quyyum Oluwasegun
Babatunde Quyyum Oluwasegun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kaypizzy
Kaypizzy
Producer

Lyrics

Make e no tey before you run am for me
Yung Pwesh pon this one again
Ki wura toh dan oh
Won ni "oma la'na koja"
All fingers are not equal
I no wan be the shortest finger (shortest finger)
If e no dey pain me for my heart
I no go cry to you Baba (to you Baba)
That Yung Pwesh wey dem dey call me Baba
Comman make me bigger (make me bigger)
Ahhhn-ahhhn, aahn
Lord, come make me bigger
Ahhhn-ahhhn, aahn
Lord, come make me bigger
Ahhhn-ahhhn, aahn
Lord, come make me bigger
Ahhhn-ahhhn, aahn
My small boy dey work like 90's
My book and my biro with different songs
Man dosin' while inspiratin' (Inspiratin')
'Cause I want the best out of my effort
Anything' I play must show
Make my patient dog no eat leftover bone (leftover bone)
Make no be like say I dey rush
Say, I need this your blessings urgently (say, I need this your blessings urgently)
How e go be if mama pull up in a Porsche?
With her smart dresses in her Bentley
Yeah-yeah, woah-woah
With her smart dresses in her Bentley (smart dresses in her Bentley)
If e no dey pain me for my heart
I no go cry to you Baba (yeah)
No go cry to you Baba
That Yung Pwesh wey dem dey call be Baba
Come and make me bigger, ahn, ahn-ahn
Lord, come make me bigger yo
Ahhhn-ahhhn, aahn
Lord, come make me bigger
Ahhhn-ahhhn, aahn
Lord, come make me bigger
Ahhhn-ahhhn, aahn
Lord, come make me bigger
Ahhhn-ahhhn, aahn
(Ahhhn-ahhhn, aahn)
(Ahhhn-ahhhn, aahn)
(Ahhhn-ahhhn, aahn)
(Ahhhn-ahhhn, aahn)
Written by: Babatunde Quyyum Oluwasegun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...