album cover
Jealousy
2
Highlife
Jealousy was released on May 15, 2023 by BKay Gh as a part of the album Jealousy - Single
album cover
Release DateMay 15, 2023
LabelBKay Gh
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
BKay Gh
BKay Gh
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bless Fianko
Bless Fianko
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
King One-Beatzâ__
King One-Beatzâ__
Producer

Lyrics

Jeh jeh jeh jeh jeh jeh
Woh woh woh woh woi
Jeh jeeeh
Meh tswa mi 7
First-class fast life
Dem dey hate me oo
Dem dey hate me o ho o
Ma girl be baddie
Wagyi Versace
Now we outside
Dem dey hate me o ho o o oh yh
Jealousy!!!
Wotan wo nua na ay3 d3n
Wokyiri wo nua na ay3 d3n
Almighty God wey dey take me go higher
Dey take me higher
Jealousy!!!
Wotan wo nua na ay3 d3n
Wokyiri wo nua na ay3 d3n
Almighty God wey dey take me go higher
Dey take me higher
Longtime ago wey me I talk to mama
I tell um sey "your son go make um tomorrow"
See how I dey pursue oh
For yard now I controll oh
If I no fit make um how I go go back to mama
I dun see matter wey big pass
Goliath bro forget.
As you wan see me fail
For your face now I dun collect.
So, now I fresh like tomato
So now you can't compete oh
If I no fit make um how I go go back to mama
Jealousy!!!
Wotan wo nua na ay3 d3n
Wokyiri wo nua na ay3 d3n
Almighty God wey dey take me go higher
Dey take me higher
Jealousy!!!
Wotan wo nua na ay3 d3n
Wokyiri wo nua na ay3 d3n
Almighty God wey dey take me go higher
Dey take me higher
Jealousy oh
Written by: Bless Fianko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...