album cover
Money
2
Music
Money was released on January 10, 2024 by Africavibez Media as a part of the album Money - Single
album cover
Release DateJanuary 10, 2024
LabelAfricavibez Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Massboy
Massboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ifatola Mathew Oluwafemi
Ifatola Mathew Oluwafemi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hot One
Hot One
Producer

Lyrics

Baba dukun sefunmi
Moni won ma keremi
Awon temi won wami
Oh nah-oh nah, yeh
Boy Mass
Omo ope, gb’ope lo
Make mama proud but no use gun
No let them tell you make you bubble up
Hustle lo make you get some fund
Me I hear nothing apart from money
Many things wey day stress me
If you ask me don’t worry
If not money don’t call me
Oloshi, onyonshi
As you see me so, omo me I no sleep
Come see as the thing dey be
Me I no sleep cause I day fine money
As a marlians, owo oti ora daya
No give up, no surrender
Me I wan get plenty raba eh
Moma gbera eh
As a marlians, owo oti ora daya
No give up, no surrender
Me I wan get plenty raba eh
Moma gbera eh
Baba dakun sefunmi
If I no get money wan ma keremi
Awon temi won fe ri
See that boy ani won wami
Baba dakun sefunmi
If I no get money won ma keremi
Awon temi won wami
See massboy ani won fe ri
Me I hear nothing apart from money
Many things wey day stress me
If you ask me don’t worry
If not money don’t call me
Oloshi, onyonshi
As you see me so, omo me I no sleep
Come see as the thing dey be
Me I no sleep cause I day fine money
As a marlians, owo oti ora daya
No give up, no surrender
Me I wan get plenty raba eh
Moma gbera eh
As a marlians, owo oti ora daya
No give up, no surrender
Me I wan get plenty raba eh
Moma gbera eh
Baba dakun sefunmi
If I no get money wan ma keremi
Awon temi won fe ri
See that boy ani won wami
Baba dakun sefunmi
If I no get money won ma keremi
Awon temi won wami
See massboy ani won fe ri
Written by: Ifatola Mathew Oluwafemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...