album cover
Oluwa (Live)
Afro-Beat
Oluwa (Live) was released on January 30, 2026 by OGNationsent as a part of the album Oluwa (Live) - Single
album cover
Release DateJanuary 30, 2026
LabelOGNationsent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM90

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kswitz
Kswitz
Acoustic Guitar
Uptimum
Uptimum
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Agbogwu Ifeanyi Joel
Agbogwu Ifeanyi Joel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kswitz
Kswitz
Cover Art

Lyrics

See this life
I dey strive
I dey struggle for my own oh
(Õlüwã eh)
(Õlüwã ahh)
And I dey try
I dey try
I dey do am my own way
(Õlüwã eh)
(Õlüwã ahh)
I no go worry
I no worry
And I dey my own lane
(Õlüwã eh)
(Õlüwã ahh)
See I dey fight
I dey fight
I dey fight for my own oh
(Õlüwã eh)
(Õlüwã ahh)
Õlüwã ehh
Õlüwã ooh
Õlüwã ahhh
Õlüwã aahhhh
Õlüwã ehh
Õlüwã ooh
Õlüwã ahhh
Õlüwã aahhhh
See man I carry plenty load
My matter make e no cast
My mama dey on her own
Me sef me wey I don high
Am feeling alone
Nobody to yarn
Everything I own
Everything good I dey find
Putting my best efforts
In the things wey i dey love
Hustling Monday to Sunday
No rest, cause me I wan dey top
I know one day I go top
So I no phor, I no run
But I don go many places
Nobody send till you ball
I no go worry
I no worry
And I dey my own lane
(Õlüwã eh)
(Õlüwã ahh)
See I dey fight
I dey fight
I dey fight for my own oh
(Õlüwã eh)
(Õlüwã ahh)
Õlüwã ehh
Õlüwã ooh
Õlüwã ahhh
Õlüwã aahhhh
Õlüwã ehh
Õlüwã ooh
Õlüwã ahhh
Õlüwã aahhhh
Written by: Agbogwu Ifeanyi Joel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...