album cover
Sandra Benede
17
Afro-Beat
Sandra Benede was released on December 19, 2025 by LibertyArtMusic as a part of the album Sandra Benede - Single
album cover
Release DateDecember 19, 2025
LabelLibertyArtMusic
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
BAD HABEAT
BAD HABEAT
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kerstin Bauer
Kerstin Bauer
Songwriter
Godwin Abua
Godwin Abua
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Prod. Liberty
Prod. Liberty
Producer

Lyrics

Who be that?
Who be that girl for that place who be that?
Amina, wey won make spend all my mulla
Abeg, release me na
Coz this e dey confuse me na oh oh
Omo booty bounce, e fit kill person militant
Me I no fit dey focus dey focus
Amina I wan chop you donut ehh
I don pass my junction
All because of wetin dey for your bum short
Somebody call the pastor make he deliver me make I no lost
Coz you you you dey make me want more
So Make them call Ekelebe
Booty bounce Felele
With the kind nyash wey you carry I swear e big pass Sandra Benede
Make them call Ekelebe
Booty bounce Felele
With the kind nyash wey you carry I swear e big pass Sandra Benede
Shake shake shake
(That your Ibadi)
Shake shake shake
(Booty bum bum bum)
Shake shake shake
(That your Ibadi o)
Shake shake shake
(Booty booty booty booty booty booty)
Who be that?
Who be that girl for that place who be that?
Amina, wey won make spend all my mulla
Abeg, release me na
Coz this e dey confuse me na oh oh
Omo booty bounce, e fit kill person militant
Me I no fit dey focus dey focus
Amina I wan chop you donut ehh
I don pass my junction
All because of wetin dey for your bum short
Somebody call the pastor make he deliver me make I no lost
Coz you you you dey make me want more
So Make them call Ekelebe
Booty bounce Felele
With the kind nyash wey you carry I swear e big pass Sandra Benede
Make them call Ekelebe
Booty bounce Felele
With the kind nyash wey you carry I swear e big pass Sandra Benede
Written by: Godwin Abua, Kerstin Bauer
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...