album cover

Falsetto

79Music2026
album cover
Falsetto was released on February 6, 2026 by Naijaactive as a part of the album Calm Chaos - EP
ReleasedFebruary 6, 2026
LabelNaijaactive
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Falsetto
No like stress o
Hmmmmm
Ajala waka waka
Hope on the jet o
Wetin go make grown man turn child
Eyes red see tears for him eyes like cannibal
I reason am say all die na die i sit back and ready make sacrifice
Sail sail we go
May the sea lead my way
Sosoliso i say come pave my way
Been on a road trip for a while
Oju orun to too many birds lati fly
I drop too many bars dem asking why
Grind for my tribe light go still shine o
Many dey find who carry pass
Steady on my p poor man no dey fight
Ajala waka waka
Carry my 10 toes
Hop on the jet o
No like stress o
Gbese full for my head o
Na why i dey hustle for my bread o
No be say i like to dey do things wey pass my level
But e get some soft life wey go be like say man singing falsetto
Big ups to the people wey dey rep me
Adura yin ma gba you see the settings
On god if opinions too much i catapult
And if you fall who no wise go say na your fault
Thought it was gon be a short while till e go soft
(dem no tell me say light wey dey tunnel end na fahrenheit)
E dey hot e dey burn my future dey my front
And me no get no plan b i disappoint who i appoint
(na me appoint you?)
Been on a road trip for a while
Oju orun to too many birds lati fly
I drop too many bars dem asking why
Grind for my tribe i go still shine o
Many dey find who carry pass
Steady on my p poor man no dey fight
Ajala waka waka
Carry my 10 toes
Hop on the jet o
No like stress o
Gbese full for my head o
(i dey owe like $6m and 6 albums for my fans)
Na why i dey hustle for my bread o
No be say i like to dey do things wey pass my level
But e get some soft life wey go be
Like say man singing falsetto
Carry my 10 toes
No like stress o
Sosoliso
Come pave my way
Written by: Abdulkareem Sherifdeen Ola

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...