album cover
X3
5
Hip-Hop
X3 was released on December 12, 2025 by Ajofia as a part of the album X3 - Single
album cover
Release DateDecember 12, 2025
LabelAjofia
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM75

Credits

PERFORMING ARTISTS
FLK$
FLK$
Performer
Jvbal
Jvbal
Bass Guitar
AJOFIA
AJOFIA
Performer
Coal
Coal
Performer
Mxna
Mxna
Performer
ODOGWUBINLADEN
ODOGWUBINLADEN
Performer
Mara
Mara
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Felix Onuigwe
Felix Onuigwe
Songwriter
DOZIE MEZUE BRYAN
DOZIE MEZUE BRYAN
Songwriter
Nzekwe Sidney Okechukwu
Nzekwe Sidney Okechukwu
Songwriter
Onuoha Munachiso Emmanuel
Onuoha Munachiso Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jvbal
Jvbal
Executive Producer

Lyrics

Still that same **** wey pack 10’s when these **** dey soapy
I dey knack two
Give them posti
When my ops still dey fuck zombie
Dope boy from the east side but my IP dey yankie
2 phones no vpn but I switch when I light backie
No role models but the say them wanna be like me
Nah you sabi
Cause
Me I too like booby
I light one just to go soji
I ghats guide before I cure conji
My young Couz say I too sabi
**** know e dey body
When I sleep I still dey rap on beat
If e vex you call police
Still got nothing on me
Wake up and go talk to God that my bestie
Still keep it 10 with my blood that’s ejeski
I no fit dey around all these bums cause they thirsty
Still be their daddy with this P, they no fit test me
We gon need some keys
We got FLK$ on beat
Say na small thing p
I sharp pass new grinder
I dey do them more look make them no see
Small boy done turn gangsta
dey move like Robin for the Gotham city
No dent for body
even Harvey sef come dey reason my p
Flk$ is on the beat
Everybody know say na small thing p
Agba chioso e gwo mile
Make your fuck ups no full file
Soso chukwu bu co sign m
And winnings daily bu the lifestyle
Nwanne tete dey agile o
All the bad belle get pile o
Comot your eye from my side o
If you put body na suicide o
I’m loving this shit ajofia
I feel it in my soul ajofia
Its touching my body ajofia
Ajofia ajofia ajofia
These men too dey talk when it\'s time for the work I go fall out my kalamantus
Jagbajantis how i dey line dem up, I de send dem to God like na praying mantis
Nor be say na me do pass na traditional skin care
Me I no de rush I de finger the babe make she sempe
Kpenkelemes keh
How you wan lose guard yourself when big men dey for the settings
Only the tip o dem don de beg me
I no be felicia but I be GOAT
Felicity na the kain babe you go fit kill for
Ginika gini ki choor
I na pasam iwe u de piss me off
But your head game strong
Original gangsta, scatter my dada
Picture perfect kodak, AHAN
Only you fire only you water
Only you KANYA MATA
Only your matter na e matter leave matter for matthias asawana
Asawana u de do well o, with your small body you wan knock my engine
E.G for example. Make I give you example. Dripping like water Fiji
I’m loving this shit ajofia
I feel it in my soul ajofia
Its touching my body ajofia
Ajofia ajofia ajofia
Make we dey rave
Omo bannies dey shake
kele reach my AP
So I gatto eat from her cake
Chocolate
The flavour wey she dey taste
She give me waist
Make I dey penetrate
I root my snake
Omo
Make I dey paste
Shoot up her pum pum
With my bazooka
Na so the forest burst
It is not personal
I fit be canibal but she give me bush meat chop
I no be animal I like your vanila abeg Cynthia abegi ejorr joor joor
Them say My music na secular
But see as e dey burst their medulla
I was born in the world
So tell me why I no go dwell in the world
Pussy
Pass me the gbana ejor
After like 2 tie I don find cure
10k 1 gram lifestyle cost
I no fit share coz no be virus
You wan dey defend
Oya come park bus
I need one shot oo
me I press block
Rave be disease
ajofia go cure
Ohhh baby
Can you secure the door
Haha
say baby for sure
very demure
As I lock am
Naim we start from the floor
Oshimili na so she start to dey draw
Omo 2 seconds me I don burst
E never too tey wey I start to dey work
Just as i thought forest secure
Ajofia ajofia ajofia
Written by: DOZIE MEZUE BRYAN, Felix Onuigwe, Nzekwe Sidney Okechukwu, Onuoha Munachiso Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...