album cover
AKTIVIST
album cover
AKTIVIST was released on December 16, 2025 by Flairr Amalii as a part of the album EXPERTISM - EP
ReleasedDecember 16, 2025
LabelFlairr Amalii
LanguageEnglish
BPM115
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Go, go, go, go, go Daddy
Go, go, go, go, go Daddy
Go, go, go, go, go Daddy
Go, go, go, go, go Daddy
I dey AKTIVE every day, dem dey call me AKTIVIST
When I dey inside your babe, she dey call me daddy mi
We dey lifestyle every day, we no post am for IG
Casamigos wole, I no care if you like me
I dey pile assets
For my wallet
My talent na enjoyment
She wan stress me
I can't stress
I don find her replacement
I dey pile assets
For my wallet
My talent na enjoyment
She wan stress me
I can't stress
I don find her replacement
Omo ba say
I dey AKTIVE every day, dem dey call me AKTIVIST
I dey AKTIVE every day, dem dey call me AKTIVIST
No be today wey dem born Jesus
Open to the Book of Leviticus
Nothing you go talk wey dem no tell us
'Cause na we be the best, dem dey envy us
I dey AKTIVE for every activity
You know say FAEDI get every fucking ability, hmm
Many fine girls wey dey call me "Mr Off-My-Panties"
I no get any decency
You know say my vibe is heavenly
Too godly, ah-eh
Pull up in a brand new Beamer
Only Yesu fit deliver
Tell her lies but she believe am
If she give it to me, I go give it to her
I dey AKTIVE every day, dem dey call me AKTIVIST
I dey AKTIVE every day, dem dey call me AKTIVIST
I dey pile assets
For my wallet
My talent na enjoyment
She wan stress me
I can't stress
I don find her replacement
I dey pile assets
For my wallet
My talent na enjoyment
She wan stress me
I can't stress
I don find her replacement
Omo ba say
I dey AKTIVE every day, dem dey call me AKTIVIST
I dey AKTIVE every day, dem dey call me AKTIVIST
Hey Flairr!
Written by: Favour Abok Pate, John Okoh Amali

Loading...