album cover
6ix figures
album cover
6ix figures was released on December 20, 2025 by Berry Val as a part of the album 6ix figures - Single
ReleasedDecember 20, 2025
LabelBerry Val
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Berry Val
Chasing figures
Starting the game with an action
Wo distance ti mo Tim bo
Carry my load and I pack up
Se I dey grind no be fault
Cuz nobody fit back up
Many don wait for my downfall
I stand strong and I focus
To ba tin le me go call God
(Mm I go call God)
I feel so bad I for don give up
If them wish me bad omo ogbon pull up
Enemies yapa mio for fun sapa
Na why I dey hustle mio fe fipa
Ta ta ta oluwa gbe mi cho
Ronaldo make man ball dey go
Shayo lo leto leto
(Shayo lo leto leto)
Ewo aye bobo
Ah ewo aye bobo
Mo da orun moju nitori kobo
Ayy, nitori kobo
Mo kan lekun baba kokoko
No time to waste time malo jogodo
Carry my cross lona sokoto
Mafun won lalujo wonma jo jo jo
Ayy yeah ayy
Momo pe oma dan, oma dun ma goke
On my knees mode te owo mi soke
Kinma ji kinma fo loke loke
Yeah ayy yeah yeah
As I dey grind I dey pray konma pemi l'ote
Make I rich lowo ju Dangote
Trenches boy dey try to dey okay
Make I get six figures for my OPay
And I'm doing my things very well
Can't do it all, doing my very best
Man no dey dull chasing my steady checks
Wish you good luck, you should wish berry well
Arugbo ojo show me the way
Hustle nonstop man no dey play
Tin ba raba tin ba talo pariwo
Inside the parlor shawty ma pariwo
Momo pe oma dun, oma dun ma goke
On my knees mode te owo mi soke
Kinma ji kinma fo loke loke
Yeah ayy yeah yeah
As I dey grind I dey pray konma pemi l'ote
Make I rich lowo ju Dangote
Trenches boy dey try to dey okay
Make I get six figures for my OPay
Six figures for my OPay
Figure for my OPay
For my OPay
OPay
Written by: Fawaz Adebayo

Loading...