album cover
247
1
Afro-Beat
247 was released on December 30, 2025 by Marley Silver as a part of the album My Availability
album cover
Release DateDecember 30, 2025
LabelMarley Silver
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Marley Silver
Marley Silver
Vocals
Oga Klef
Oga Klef
Vocals
Kuwamatata
Kuwamatata
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akeem Ayinla Akinola
Akeem Ayinla Akinola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Oga Klef
Oga Klef
Producer

Lyrics

See them call me Marley silver ah ah
Oga Klef Mr producer
Duro jekin soro Emi ni Kuwamatata ooo
Is not my fault life got me busy
If I get billions I go find trillions
Nothing go do Eni to ka la re tan
Na why I dey dey on God Mio gbokon le enikan
Find your money ma duro de te ni Kan
Friday go to mosque Sunday me go to church
Pray to God cause me I no wan fall
Anything I talk mo mo pe o ma gbo oo
 247 am on the road
Olowo kin pariwo
Shey you know the paro
247 I Dey my own
Finding my doll
Kin lo di owo
No sleeping no sleeping
Person wey sleep na him dey collect tip
You love the way he is dripping
You wan be like me
Shey ole da orun moju ni ?
Hustle hustle padi mi
Just try to make the money to avoid chencking
Keep on hustle no sleeping
Hustle way buy you t-shirt go buy you Bentley
Finding money everyday me no get holiday
Go to club and pop Champaign
my hustle must to pay me oo
Finding money everyday me no get holiday
Go to club and pop Champaign
my hustle must to pay me oo
 247 am on the road
Olowo kin pariwo
Shey you know the paro
247 I Dey my own
Finding my doll
Kin lo di owo
Written by: Akeem Ayinla Akinola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...