album cover
Detty Dizzy
17
Music
Detty Dizzy was released on December 22, 2025 by IT'S BIG-E as a part of the album E Don Land - EP
album cover
Release DateDecember 22, 2025
LabelIT'S BIG-E
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
IT'S BIG-E
IT'S BIG-E
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eric Votmia
Eric Votmia
Lyrics
Daniel Akpabio
Daniel Akpabio
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Eric Votmia
Eric Votmia
Producer

Lyrics

Na the kind of song this wey you hear am
You must get accident
If you no dey vibe you no dey this side
(You no dey this side)
where the party dey
Omo take me there
(gyal I wanna go there)
cuz Nahsammy go shake am
(Shake am)
Dj Tunez go drop am
(Drop am)
Wizzy go dey pop am
(Pop am)
The gyal dem go dey shake am
(Shake am)
She ask me BIG E why the temp is getting freeze
She took a glance at my neck she dizzy
Why from ya head to me feet you look steezy
Baby
It’s Decembizzy
We don bolo since the first of the season
I wanna dance dance dance till I’m dizzy
I need azul more azul
Pour me more shots make I level this season
24 hours one man down
It’s cold out but we hot in town
Sexy gyal dem am dance to this sound
Spending Euros Dollars and Pounds
Shake it easy easy easy easy easy easy easy
Detty dizzy dizzy dizzy dizzy dizzy dizzy dizzy
Ayebo
Ayeba
Somebody call de popo
Cuz
It’s a detty dizzy season
Outside we no need to reason
Money talking spent my school fees
Bottle war na e concern me
The fear of missing out is the beginning of wisdom
TGIF you can catch me on the weekend
What did you save your money for all this year my bro come and spend it
Bottles Gyal’s in the club dem shaking nyash my bro
It is plenty
It is plenty
24 hours one man down
It’s cold out but we hot in town
Sexy gyal dem am dance to this sound
Spending Euros Dollars and Pounds
Shake it easy easy easy easy easy easy easy
Detty dizzy dizzy dizzy dizzy dizzy dizzy dizzy
If you no dey vibe you no dey this side
(You no dey this side)
where the party dey
Omo take me there
(gyal I wanna go there)
cuz Nahsammy go shake am
(Shake am)
Dj Tunez go drop am
(Drop am)
Wizzy go dey pop am
(Pop am)
The gyal dem go dey shake am
(Shake am)
Ayebo
Ayeba
Somebody call de popo
Cuz
It’s a detty dizzy season
Outside we no need to reason
Money talking spent my school fees
Bottle war na e concern me
The fear of missing out is the beginning of wisdom
Written by: Daniel Akpabio, Eric Votmia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...