album cover
Cool Temper
9
Afro-Beat
Cool Temper was released on January 23, 2026 by World Boyz Collective as a part of the album V.V.S (VUGA VIBES SOUND)
album cover
Release DateJanuary 23, 2026
LabelWorld Boyz Collective
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM110

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eze Walter Chiedozie
Eze Walter Chiedozie
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Eze Walter Chiedozie
Eze Walter Chiedozie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BodyBeatz
BodyBeatz
Producer

Lyrics

When I step in the place
I Dey give them the vibe
Wey Dey make their body Dey vibrate o
Everybody Dey jump
When I step on the stage
With my sound
I Dey communicate o
Shake that body like
you Don Dey craze oh
Use my melody whine your waist o
Sexy girls wey Dem come from Soweto
When them moan all my neighbors Dey vex o
Move her body like she from the ghetto
When she hold me down she no won let go
I be catching my cruise on a low
All these girls from the world
dem no won gree me rest o
When I hop in the booth
It's a banga
Isabella stop texting my number
All the love you Dey show e be lamba
Use the Hennessy cool my Temper
Ahhhhh
Ahhhhh
Use the Hennessy cool my temper
Ahhhhhhh
Eyi ye e ye
Ahhhhh
Ahhhhh
Use the Hennessy cool my temper
Ahhhhhhh
Eyi ye e ye
I've been over the moon
I've never seen no one like you
I've been over the moon
I've never seen no one like you
Your body beautiful
I'm so enchanted like mumu
I see you everywhere
Girl e Dey be like
De ja vu
Ayaya yi
Ayaya ye
Omo lepa don cause gbege
With the way she whine her waist
You know her body so insane
Ayaya yi
Ayaya ye
Vuga Kvngz just want to play
With the I got this money
I will spend it everyday
When I step in the place
I Dey give them the vibe
Wey Dey make their body Dey vibrate o
Everybody Dey jump
When I step on the stage
With my sound
I Dey communicate o
Shake that body like
you Don Dey craze oh
Use my melody whine your waist o
Sexy girls wey Dem come from Soweto
When them moan all my neighbors Dey vex o
Body Dem
Ahhhhh
Ahhhhh
Use the Hennessy cool my temper
Ahhhhhhh
Eyi ye e ye
Ahhhhh
Ahhhhh
Use the Hennessy cool my temper
Eyi ye e ye
Cool my temper
Cool my temper
Cool my temper
Cool my temper
Written by: Eze Walter Chiedozie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...