album cover
Action Reedeem
1
Afro-Beat
Action Reedeem was released on January 1, 2026 by zero gang as a part of the album LongTime Coming
album cover
Release DateJanuary 1, 2026
Labelzero gang
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kemzielomo
Kemzielomo
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
John Aleje
John Aleje
Songwriter
Olalekan Abbas Wasiu
Olalekan Abbas Wasiu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MikiSound
MikiSound
Producer

Lyrics

Yeah one time for the one time
Ladies and gentlemen I go by the name whzzee
Code name zhe aka fuck your zero swag ****
Ahh Oluwa Yxngjay yeah
Oh yeah
Tanini ye ah
Fuck your zero swag ****
Yeah
I'm counting ma blessings 123
Me no send them can't you see
So many things wan suppress me but
Mololuwa wey dey stand by me
God be the plug and we be the socket
Omo make we dey rush dem
Take them back to the sender
Sweet gbedu e go reign till December
So many people wan test this ma ginger
But e go burn them like fire
Me I no go retire
Omo werey pass me my lighter
So many people wan scatter ma ginger
But e go burn them like fire
Me I no go retire
Omo werey pass me my lighter
Ginger ginger jump on your feet
Scatter body like you smoke cannabis
Make we dance and jo on the beat
Tell the dj make e put on repeat yeah
Astalavis yeahhh
Baby make we dey jo Iya
Don't step on my feet yeah
Fuck your zero swag ****
This na action rhythm
The mic and the voice is my weapon innit
Vibe yi ngba lori mi o
Bi ata lubulubu alonswa lori mi
Am available feni toba feri mi
Iwo to kowo dani sorry oleri mi
Am a nice guy but a gangster
Am a singer and a rockstar
Oya thumbs up if you like am
We go turn up till the sundown
No go lockup oya calm down
Am a big man emi stubborn
Sisi toun lo Iwo noun so
If e make gbim I go chop am
If e pain them make them talk am
If them ask you say who talk am
make you tell them say na me
Whazzee and Yxngjay yeah
Tell them make them shut up
So many people wan scatter my ginger
I go burn them like fire
I no go retire
Omo weray pass me my lighter
So many people wan scatter my ginger
But I no go retire
I go burn them like fire
Omo weray pass me my ganja
Ginger ginger make we dey ginger
Call kahira make we go to Ibiza
Alkaline water we mix am with liquor
International we go with no visa
Ah sunita I love ya
This your baka no go make me sun nita
I love you I miss ya
Fuck your zero swag ****
This na action rhythm
The mic and the voice is my weapon innit
Vibe yi ngba lori mi o
Bi ata lubulubu alonswa lori mi
Am available feni toba feri mi
Iwo to kowo dani sorry oleri mi
Am a nice guy but a gangster
Am a singer and a rockstar
Oya thumbs up if you like am
We go turn up till the sundown
No go lockup oya calm down
Am a big man emi stubborn
Sisi toun lo Iwo noun so
If e make gbim I go chop am
If e pain them make them talk am
If them ask you
say who talk am
make you tell them say na me
Whazzee and Yxngjay yeah
Tell them make them shut up
Written by: John Aleje, Olalekan Abbas Wasiu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...