album cover
Lost & Found
5
Music
Lost & Found was released on January 23, 2026 by 1789 Entertainment Limited as a part of the album Nobody's Perfect - EP
album cover
Release DateJanuary 23, 2026
Label1789 Entertainment Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Credits

PERFORMING ARTISTS
Perfext
Perfext
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Promise Okeke
Promise Okeke
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Newsongbeats
Newsongbeats
Producer

Lyrics

[Verse 1]
This thing no con intentional
Better don’t take it personal
Promise don sing circular
They said but that's not they blow me now
Nobody check up
But me I lock up
How many seconds
Na me Dey fuck up
[Verse 2]
That’s why I’m always on my backwood
I no sober
I turn the energy to cruise now jangilover
In one way they come, in seven ways dem go Dey jakpa
Make everybody shout praise the lord
Hallelujah!!!
[Verse 3]
Omo mi o gara mi o gara
If you want to fight
Make you find me come osapa
When I Dey my own
I blow my spliff I smoke my Cana
Una go see wahala me I gii you with jara
When you look deep down
You would see I was lost
But found I am now (rejuvenated)
I been hibernating now me here
To hunt you down
Shebi dem think say I go drown
Stay on the ground
(They didn’t think I make it)
But life gave me lemons
Me I make lemonade, yeah, oh yeah
(I’m making lemonade)
[Chorus]
That’s why I’m always on my backwood
I no sober
I turn the energy to cruise now jangilover
In one way they come, in seven ways dem go jakpa
Make everybody shout praise the lord
Hallelujah!!!
[Verse 4]
If you think I'm perfect make you sorry
Sorry oo
I no Dey form like me sef I holy
Holy oo
Who been get your time
You sef you funny
Music is the only way that I tell my story
[Verse 5]
If you think I'm perfect make you sorry
Sorry oo
I no Dey form like me sef I holy
Holy oo
Who been get your time
You sef you funny
Music is the only way I tell my story
Written by: Promise Okeke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...