album cover
Kommotion
Afro-Beat
Kommotion was released on December 29, 2025 by Independent as a part of the album Kommotion - Single
album cover
Release DateDecember 29, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Big vybzz
Big vybzz
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akpotaire Moses
Akpotaire Moses
Lyrics, Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Joeson
Joeson
Producer

Lyrics

Na the money I dey find
Nor cor dey whine me
Na the money I dey find
Nor cor dey whine me
Ah eh eh ah
We nor dey whine anybody for here
We nor dey whine anybody for here
Whine anybody for here
Ah ah
I go dey give dem the dance
Give dem big vibes
Dem go dance
I go dey give dem the dance
Give dem big vibes
Dem go dance
Ah eh eh ah
Dem go dance
I go dey give dem the dance
Give dem the dance
The vibes
Shake Bum bum bum bum bum
Bum bum
Bum bum bum
Bum bum bum bum bum
Uwku
Bum bum bum bum bum
Bum bum
Bum bum bum
Bum bum bum bum bum
**** nor dey try me
Another man come dat place
Another man whine me
I nor fit give am chance again
No no no (no)
If you wan try me
Shebi you sabi play the game
Plenty bottles on top be pain
I dey grind for money race
Money race
Around around around (around)
I spin the town around
It's funds
It's funds
It's funds
To spin the town around (cash)
I pray, I pray to God
He give, He give me more
He grant, He grant me more
And more
De mi debe
Take it easy
Life jeje, take it easy
Oya
No rush, no rush
Take it easy
Money come, take it easy
Take it easy
De mi debe
Mo sọ fún mi yó
Mo kór kór lù kór
Money come, money come
Ehn ehn ehn
Say na the money I dey find (Kpalanga)
Nor cor dey whine me
Na the money I dey find (Kpalanga)
Nor cor dey shade me
Na the money I dey find
Nor cor dey whine me
Ah ah
We nor dey whine anybody for here
Ah ah ah
Hmm hmm
We nor dey whine anybody for here
Hmm hmm
Around around around (around)
I spin the town around
It's funds
It's funds
It's funds
We nor dey whine anybody for here
Ayo
Written by: Akpotaire Moses
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...