album cover
Emma Emma
8
Christian & Gospel
Emma Emma was released on November 29, 2025 by Sunboy Entertainment Ltd. as a part of the album Herd
album cover
AlbumHerd
Release DateNovember 29, 2025
LabelSunboy Entertainment Ltd.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
KD Mab
KD Mab
Performer
Sunboy Choir
Sunboy Choir
Lead Vocals
The Sunboy
The Sunboy
Background Vocals
Moshood Bello
Moshood Bello
Lead Vocals, Chorus Director
COMPOSITION & LYRICS
Moshood Bello
Moshood Bello
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Moshood Bello
Moshood Bello
Producer

Lyrics

Make dem talk make dem talk
Make dem run mouth
Grace wey pass their knowledge
Make dem dey shout
I leave ham for God
Make e run ham
To get peace of mind
Shody, If you shut your door
My God go open a better door
If you no sure please shut your door
And wait for My God to open is door
 
E dey sweet my body
Big grace wey too logical
Local to international
Omo tiloor mo won lowo oh
Emma Emma emmanuel
When we get peace of mind
Emmanuel
When we win when we dey lose
Emmanuel
The grace na because
Emmanuel
Emma Emma emmanuel
Enemy wey wan mock us
Emmanuel
Evil no befall cos
Emmanuel
People wey wan mock us
Emmanuel
Oluwa mi
Dariji mi
I don't know what I'm doing
Baba please forgive me
This life na opolo
Wetin you tell me
I no know
Small body big engine
Firigbon koshi ilekun
Forgive me
I know say i be sweet sinner
Your blessing never stop on me
Bon gbemu lon se le mi
Ko kon mi
E dey sweet my body
Big grace wey too logical
Local to international
Omo tiloor
Emma Emma emmanuel
When we get peace of mind
Emmanuel
When we win when we dey lose
Emmanuel
The grace na because
Emmanuel
Emma Emma emmanuel
Enemy wey wan mock us
Emmanuel
Evil no befall cos
Emmanuel
People wey wan mock us
Emmanuel
Oluwa mi
Dariji mi
I don't know what I'm doing
Baba please forgive me
Written by: Moshood Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...