album cover
Reset It
Reggae
Reset It was released on December 20, 2025 by 6134409 Records DK as a part of the album Us Hopefuls Are Insane
album cover
Release DateDecember 20, 2025
Label6134409 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Wa wa wa wa
Yo yo yo yo
Ayayayayayayaya
Say you waka pass Jesus Christ
That you bigger than the antichrist
Na you hustle for success pass birthday jollof rice
Say if dem allow you, you fit turn obilor to wine. Nice
Loved oliver twist, two truths can co exist
Your expectations truly bliss, a prayer for you oga narcissist. You too believe say na your own be chef's kiss, your wishes no one round you can resist. Everybody around you don collect fist. You neva hear the yarn say
If no be God, forget it
If no be God, re set it
If no be God, hard work and luck follow join, I dare you, bet it
Bet it
Bet it
Re set it
Re set it
If no be God, forget it
If no be God, re set it
If no be God, hard work and luck follow join, I dare you, bet it
Bet it
Bet it
Re set it
Re set it
Hmmm wahala! Say na gboko boy a-na-na
Para dy, but no dey forget say you be human
My Omaye, one and only queen dollar
Anytime wey sapa hammer, e dey hammer like osama! Wait!
But I no dey beg person
Me I no dey learn lesson
Put me on this radak make I tear person
If e no be God I no for get nothing
Loved oliver twist, two truths can co exist
Your expectations truly bliss, a prayer for you and your narcissist. Everybody around you don collect fist. You neva hear the yarn say
If no be God, forget it
If no be God, re set it
If no be God, hard work and luck follow join, I dare you, bet it
Say na you waka pass you Jesus Christ, but no you sabi sacrifice, and apologise, carry am for mind say you're on thin Ice.
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...