album cover
Local Man
894
Music
Local Man was released on January 16, 2026 by Bruce Breezy as a part of the album Local Man - Single
album cover
Release DateJanuary 16, 2026
LabelBruce Breezy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bruce Breezy
Bruce Breezy
Performer
Bruce Noel Ngwana
Bruce Noel Ngwana
Bass
COMPOSITION & LYRICS
Bruce Noel Ngwana
Bruce Noel Ngwana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Karl
DJ Karl
Producer

Lyrics

Now they dey call me
Na super star
eh yeah
Bali Boy
Vibes!
Anywhere I waka, dem dey look my face
But nobody know wetin I don fit chase (ye-eah)
I dey hustle for the midnight rain
Tryna put my family for a better place (oh-no-no)
Everybody wan dey celebrity
But e get the kind thing wey dem no dey see (i nor see)
Tears underneath my melody
Still I dey give dem sweet energy yeah..
Local man don survive (survive)
Many days I for die (for die)
But the fire no wan die (i dey rise)
I dey rise, I dey rise (higher)
Local man don turn big man (oh-ya ya)
no be overnight, na gradual oh (gradual oh)
Everybody call me superstar
But they no know wetin my eyes don see ahh
Local man o
I be local man o (oh-yo-yo)
Local man o
Still I dey shine o (i know yo oh)
Local man o
Still I dey shine oh
Local man oh
If you see me for the spotlight
Just know say I come from a tough fight (tough fight)
E no easy to dey find the soft life
But I still dey give dem the good vibe (good vibe)
Man dey pray, man dey fast, man dey learn
Man dey fall, man dey rise, man dey turn
Every L wey I take na return
Now dem dey dance to my song like na fun (i nor know)
Local man don survive (survive)
Many days I for die (for die)
But the fire no wan die (i dey rise)
I dey rise, I dey rise (higher)
Local man don turn big man (oh-ya ya)
no be overnight, na gradual oh (gradual oh)
Everybody call me superstar
But they no know wetin my eyes don see ahh
Local man o
I be local man o (oh-yo-yo)
Local man o
Still I dey shine o (i know yo oh)
Local man o
Still I dey shine oh ( i know)
Local man oh
(Ouh-na-na-na)
Dem no know
How e go
When e slow (when e slow)
Say I go make am, (make am)
(Ouh-na-na-na)
Dem no know
How e go
When e slow (when e slow)
Say I go make am, (make am)
(Local man steady o—steady o)
Let it go
Ayy-ayy
Written by: Bruce Noel Ngwana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...