album cover
Highly Flammable
2
Music
Highly Flammable was released on January 9, 2026 by HOLYVIAN MUSIC RECORDS. as a part of the album Holyvians - Single
album cover
Release DateJanuary 9, 2026
LabelHOLYVIAN MUSIC RECORDS.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
HOLYBOY VEE
HOLYBOY VEE
Performer
Msiyano
Msiyano
8-String Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Victor
Joseph Victor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Msiyano
Msiyano
Producer

Lyrics

Msiyano
Holyboy Vee
Hmmmmm
Ye shebi dem say who no work no go chop
Life they show me pepper still i keep on grind i no stop
On a norms day when i wan bomb but no sub
Shout out to my G's wey dey share me sub e shey gan
Them your padi get money o gbeke le won
Sorry bro omate iya e ti lekan
I no get time for your competition
Olofofo calm down kole gbo koto so
Dem be want make i dey cry
Make dem see me dey stave but God say never
I'm only here just to try, try my best leave the rest for holy father
I tell them no lele happiness is allowed ko se kpe
Watin eyes see pass shege so I dey on my loud no lele
On God I dey on God you know lyrically Motigbana
And then every second mon shana
Better keep off cause I'm highly flammable
On God I dey on God you know lyrically Motigbana
And then every second mon shana
Better keep off cause I'm highly flammable
Big dreams I'm chasing up
Pay attention don't get me wrong
This beat is f*cking dope msiyano shama ba ishe lo
Haters said I too stubborn said I'm quack but right now me I proved them wrong
No time you know bebe nlo idan nla ride on shama gaso lo oh
At the end I will be fine victory and testimony go be my potion
I go make make mama smile poverty no go ever be my potion
I tell them no lele happiness is allowed ko se kpe
Watin eyes see pass shege so I dey on my loud no lele
On God I dey on God you know lyrically Motigbana
And then every second mon shana
Better keep off cause I'm highly flammable
On God I dey on God you know lyrically Motigbana
And then every second mon shana
Better keep off cause I'm highly flammable
Highly flammable
Highly flammable
Un un highly flammable
Ye ye highly flammable
Scratch beat
Written by: Joseph Victor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...