album cover
Breakthrough
Christian & Gospel
Breakthrough was released on December 28, 2025 by ROOE/Royal Clan Records as a part of the album Glory Blast - EP
album cover
Release DateDecember 28, 2025
LabelROOE/Royal Clan Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM71

Credits

PERFORMING ARTISTS
Snatch Moore
Snatch Moore
Drum Machine
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Oyewole
Emmanuel Oyewole
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Snatch Moore
Snatch Moore
Executive Producer

Lyrics

I remember the time wey I bin dey pray and fast
Many nights I dey cry, ask God, 'when breakthrough go come?
People wey laugh me, dem talk say hope no dey
But I hold I'm promise, I still dey pray
One day, suddenly, light come shine for my way
Door wey bin lock since, Jesus don open am
Chains don break, every obstacle don scatter
My tears don turn to laughter, I begin shout praise
My breakthrough don come o! My breakthrough don come
Baba God don answer my prayer, my breakthrough don come
Joy don fill my heart, my breakthrough don come
I go testify for church, my breakthrough don come
Now I dey dance like David, my joy no be small
People wey laugh me before, now surprise don catch dem
Baba God don lift me up, nobody fit bring me down
My life don turn testimony, I go share am everywhere
My blessings dey overflow, my cup don full
I dey give God glory, na Him do everything
From now till forever, I go praise my God
If God fit do am for me, e go do am for you
Written by: Emmanuel Oyewole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...