album cover
Koleyewon
7
Afro-Pop
Koleyewon was released on January 11, 2026 by Spikes_M_Pro as a part of the album Koleyewon - Single
album cover
Release DateJanuary 11, 2026
LabelSpikes_M_Pro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Spikes
Spikes
First Violin
COMPOSITION & LYRICS
Idebe Samson
Idebe Samson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spikes
Spikes
Engineer

Lyrics

Uuh
Hmmuuu
Ooouuh yeeeh
Hmmmm
Verse 1
I don see
I don see plenty
I don do
I don do plenty
They wan know
As e be
How I still
Still dey in form
I still evolve
Still dey on point
They try to unplug
My energy cord
But if no be God
Dem no be God
Make you absorb
Wetin I talk
Chorus
Koleye Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
I no dey
Shalaye
Cos Koleye
Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
I no dey
More shalaye
Cos Koleye
Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
Koleye Komaleyewon o
I no dey
Shalaye
Cos Koleye
Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
I no dey
More shalaye
Cos Koleye
Komaleyewon o
Verse 2
Got a couple bucks
Spend on ma love
Love for songs
Love for ma family
Love for ma boys
Couple em girls
Cos anytime e sup
Dem go turn up
I no dey comport
No dey comform
Breaking the norm
Word to ma opps
They be calculating I\'m counting the funds
Steady elevating kodeleyewon o
Chorus
Koleye Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
I no dey
Shalaye
Cos Koleye
Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
I no dey
More shalaye
Cos Koleye
Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
Koleye Komaleyewon o
I no dey
Shalaye
Cos Koleye
Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
Koleye Koleyewon o
I no dey
More shalaye
Cos Koleye
Komaleyewon o
Outro
Ye won oooooooo
Koleyewon ooo
Komaleyewon
Written by: Idebe Samson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...