album cover
Happy Boy
album cover
Happy Boy was released on January 16, 2026 by Talent Tailor Company as a part of the album Happy Boy - Single
January 16, 2026
LabelTalent Tailor Company
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ololo (olololo)
Olololo ololo (olololo)
Olololo ololo (olololo)
Olololo ololo
Jiggle your bor, jiggle your body oh
Let the rhythm and soul take over your mood
It’s a banger, jiggle am oh
Gbese oh, gbese baby oh
Let the rhythm and soul electrify your mood
It’s a banger, jiggle am oh
Jiggle your bor, jiggle your body oh
Let the rhythm and soul take over your mood
It’s a banger, jiggle am oh
Gbese oh, gbese baby oh
Let the rhythm and soul electrify your mood
It’s a banger, jiggle am oh
Olololo ololo (olololo)
Olololo ololo (olololo)
Olololo ololo (olololo)
Olololo ololo (olololo)
Normally
Me na happy boy normally
No be today, see e don tey
Wey me and Coublon dey give dem banger oh
Listen
No be who first call police dey win case
I be the oba for this place
Argue with your pad, I no send your papa ooooh
(Aje oh)
No match me ’cause I go display
Se’ you don see we’re’ before oh
I go show you as the gbedu, the gbedu dey play
Na better pando
Use am chop ogbolo soupeh
Forget worries, make you coupe’ oh, make coupe’oh
Coupe’ decale’ decale’
Jiggle your bor, jiggle your body oh
Let the rhythm and soul take over your mood
It’s a banger, jiggle am oh
Gbese oh, gbese baby oh
Let the rhythm and soul electrify your mood
It’s a banger, jiggle am oh
Jiggle your bor, jiggle your body oh
Let the rhythm and soul take over your mood
It’s a banger, jiggle am oh
Gbese oh, gbese baby oh
Let the rhythm and soul electrify your mood
It’s a banger, jiggle am oh
Olololo ololo (olololo)
Olololo ololo (olololo)
Olololo ololo (olololo)
Olololo ololo (olololo)
Coublon
Stubborn
Klemuchos
Written by: Nwamonye Ikemefuna Klem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...