album cover
KUPE
13
World
KUPE was released on January 16, 2026 by SM 0032205 Releases as a part of the album KUPE/FUNBACT-A - Single
album cover
Release DateJanuary 16, 2026
LabelSM 0032205 Releases
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kurdi Klymax
Kurdi Klymax
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Cornelius jesutofunmi akingbe
Cornelius jesutofunmi akingbe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lexusbeats
Lexusbeats
Producer

Lyrics

Omo iyami moti se degen
Moti futures, forex
Moti bomb dubai
Moti bomb dubai
Kurdi Klymax on this one
Freestyle wey dey confirm
As i dey sing this song
i never chop today oloun
My belle don dey cry
All the worms for belle don dey shout
dem dey dance kupe
Omo this one nor be life
Motivational speakers go come online
dem go tell me sey i’m broke cause i nor dey grind
But i’m up 6am on my way to iyana ipaja
tell me bro where’s the lie
Omo where’s the lie
You nor fit to tell me sey i nor dey try
Double hustle for the bag
and i nor dey shy
Omo iyami mo ti se degen
moti se futures, Forex
moti bomb dubai
I don follow dwaeloe kin le je giveaway
Na that time e con turn loekii
My head want to blow
i swear nor be joke
E be like na sapa inspire the flow
I’m just a youngboy i dey come from agbowa
Poverty omo werey
I say Sapa na disease only money fit to cure am my brother
I dey lose my sanity
For this chase of money many things wey i start to discover
Sey this life nor be beans
But i never lose hope i know sey me self go be baller
Go be baller gan
I’m just a youngboy i dey come from agbowa
Poverty omo werey
I say Sapa na disease only money fit to cure am my brother
I dey lose my sanity
For this chase of money many things wey i start to discover
Sey this life nor be beans
But i never lose hope i know sey me self go be baller
Go be baller ni
Go be baller gan
Written by: Cornelius jesutofunmi akingbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...