album cover
Believe
17,813
Hip-Hop/Rap
Believe was released on March 7, 2025 by Chopdarecord as a part of the album Believe - Single
album cover
Release DateMarch 7, 2025
LabelChopdarecord
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM192

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vclaim
Vclaim
Background Vocals
Lexoffishall
Lexoffishall
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Vincent Edward Onyeke
Vincent Edward Onyeke
Songwriter
Alex Ejeh
Alex Ejeh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cyrillicbeatz
Cyrillicbeatz
Producer

Lyrics

Kilamity kilamity oh
Kilamity kilamity oh
Kilamity kilamity oh
De only thing I dey chase na my happiness
I no wan do something wey go make me regret
Peace of mind is underrated oh underrated oh
Everything that I do is out love
But dem no dey see am
And every affection that I gave wa genuine
But was taken for granted
Never living my life ona faking
Every move that I make e be solid ah
Wake up find new self ona daily
Everything I desire go come through
Halle halle
Halle halle ah ah
Halle halle
Halle halle ah ah
Halle halle
Halle halle ah ah
Halle halle
Halle halle ah ah
As I dey play my card I dey play my part
Pray to my jah make he clear my part
All my enemies I dey clear their doubts
Cause my mama dey house dey pray and fast
Sing hallelujah oh the boy don go get dollars
And if them wan doubt am make them go ask eledumare oh
Never living my life ona faking
Every move that I make e be solid ah
Wake up find new self ona daily
Everything I desire go come through
Halle halle
Halle halle ah ah
Halle halle
Halle halle ah ah
Halle halle
Halle halle ah ah
Halle halle
Halle halle ah ah
Written by: Alex Ejeh, Vincent Edward Onyeke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...