album cover
Hustle
6
Afro-Beat
Hustle was released on July 8, 2022 by EL MANNY MUSIC LTD as a part of the album Sorry for the Wait - EP
album cover
Release DateJuly 8, 2022
LabelEL MANNY MUSIC LTD
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
El Manny
El Manny
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Enesi Lawal
Emmanuel Enesi Lawal
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Noah Aire
Noah Aire
Producer

Lyrics

See back then wey money no dey
Boys ugly boys no fresh,
We no fit enter taxi or uber
Back then we dey wear one shirt
Back then wey raba no dey,
These girls no dey look my face
No chicken republic or Mr. Biggs
Right now me I rest my case oh,
Baba God answer my prayer,
Oluwa answer me now no be later,
As I dey work make you bless my way,
Before I comot for house make you bless my day,
Oluwa bless my way
As I dey hustle make my pay
As I dey watch and as I pray
Make enemies no see my face
Oluwa bless my way
As I dey hustle make my pay
As I dey watch and as I pray
Make enemies no see my face
If you no like how your life e be
make you hustle,
If you don tire for this life,
make you hustle
For all the times wey money no dey
make you hustle
If you no get no food to chop
make you hustle
Hustle, Hustle,
make you watch and pray oh yea..
Hustle, Hustle,
make you watch and pray oh yea..
Hustle, Hustle,
make you watch and pray oh yea..
Hustle, Hustle,
make you watch and pray oh yea..
Who no work e no go chop oh
I say don’t be lazy,
them say them say,
the youths are lazy yea yea
See my people are wailing oh,
Them don tire to dey suffer,
tire to dey beg,
No food to chop,
no house to stay yea yea
People begging publicly, begging privately,
See this life e no funny,
oluwa dariji mi
Life your life jejely,
let them know we no lazy,
See one day God go bless you,
See one day everything stew
Oluwa bless my way
As I dey hustle make my pay
As I dey watch and as I pray
Make enemies no see my face
Oluwa bless my way
As I dey hustle make my pay
As I dey watch and as I pray
Make enemies no see my face
If you no like how your life e be
make you hustle,
If you don tire for this life,
make you hustle
For all the times wey money no dey
make you hustle
If you no get no food to chop
make you hustle
Hustle, Hustle,
make you watch and pray oh yea..
Hustle, Hustle,
make you watch and pray oh yea..
Hustle, Hustle,
make you watch and pray oh yea..
Hustle, Hustle,
make you watch and pray oh yea..
Written by: Emmanuel Enesi Lawal
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...