album cover
Pick Away!
Afro-Beat
Pick Away! was released on January 20, 2026 by Hey Initiative as a part of the album Pick Away! - Single
album cover
Release DateJanuary 20, 2026
LabelHey Initiative
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM83

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hey Initiative
Hey Initiative
Performer
Precious Chisom
Precious Chisom
Performer
Paulpriince Ayo
Paulpriince Ayo
Performer
Pearl jay
Pearl jay
Drum Machine
COMPOSITION & LYRICS
Precious Chisom
Precious Chisom
Songwriter
Abodunrin Paul Olukayode
Abodunrin Paul Olukayode
Songwriter
Kelvin Ogbonnaya
Kelvin Ogbonnaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Pearl jay
Pearl jay
Producer, Mixing Engineer

Lyrics

Pick pick pick am hey
Everybody pick am hey
Pick pick pick am hey
No let am to fly away
Pick pick pick am hey
Everybody pick am hey
Pick pick pick am hey
No let am to fly away
The country na we own so make we dey keep am clean
No yama yama, dirty dirty make am neat
Mama papa, abeg tell the small pikin
Say this land na our own our own
Eh God
Pick pick pick am hey
No let am to fly away
Use ur head to keep the land green. Make u no shalaye
Cos when e cassette finish, you no fit to live well
Yama yama mixed with oxygen, u no go breathe well
This matter na for bobos and the papas
Babes and the mamas
Make we put hands together
Thomas clean your domot
Before the area go porous
Comfort clean your odo before e go full with odour
Our land no fit dey green if we dey scatter am with dirty
This one no be just for the government, na for everybody
And if u check am,dirty no dey pay rent, no dey give am space
Recycle the bottles and the plastics, where the men dey
The country na we own so make we dey keep am clean
No yama yama, dirty dirty make am neat
Mama papa, abeg tell the small pikin
Say this land na our own our own
Pick pick pick am hey
Everybody pick am hey
Pick pick pick am hey
No let am to fly away
Pick pick pick am hey
Everybody pick am hey
Pick pick pick am hey
No let am to fly away
Dirty dey bring sickness, e dey bring disease
keep the house clean, i say keep Nigeria green
Mosquito dey bite, malaria dey kill, make we clean di place, so the state go dey legit
Pollution dey choke, e fit off your light
make we breathe clean air, na everybody right
Cleanliness is next to Godliness, so do your best
If the area yama yama, your body no go rest
Oya wear your handgloves HEY
Enter main road HEY
Preach the gospel of a green Nigeria to the world HEY
Health Environment and you na em dey run this matters HEY
No dey dull my guy, time dey go, make u join us today. Aarrrrrh
The country na we own so make we dey keep am clean
No yama yama, dirty dirty make am neat
Mama papa, abeg tell the small pikin
Say this land na our own our own
Pick pick pick am hey
Everybody pick am hey
Pick pick pick am hey
No let am to fly away
Pick pick pick am hey
Everybody pick am hey
Pick pick pick am hey
No let am to fly away
Written by: Abodunrin Paul Olukayode, Kelvin Ogbonnaya, Precious Chisom
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...