album cover
Kaku
album cover
Kaku was released on January 21, 2026 by Kaykillz as a part of the album Kaku - Single
January 21, 2026
LabelKaykillz
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Kaku
(Verse 1)
One plus one, calculate the Calculus
Cuz nowadays things come too cost
And Some of us sef don Dey call Jesus
Because we need salvation unto us
If I nor plan my way -na to fail oh
And I nor come this life come fail oh
Make I carry my cross to Calvary
Steady Dey March dey go
 
(Chorus)
This life na brain brain oh - I go use my head
And I go use am very well oh -I go use my head
Make I no fall inside well oh- I go use my head
As I Dey Jejely Dey run my race Dey go oh- I go use my head
Call and response chorus ( response in crowd chorus)
Verse 2
If you be Governor- Governor us well
If you be Senator- Senate am well
Oga police oh Wetin be this oh
Na which kind yawa be this oh
Man dem grinding everyday for this paper
Trynna live a better life and family to cater
Wanna level up, up up and Greater
Till I got no worries are gone
(Bridge )
No be clout oh
Make this mule
Plus and minus, make e add up
credit alert oh
Reduce the debit
Mind my business
Face my front oh
(Chorus)
This life na brain brain oh - I go use my head
And I go use am very well oh -I go use my head
Make I no fall inside well oh- I go use my head
As I Dey Jejely Dey run my race Dey go oh- I go use my head X2
Call and response chorus ( response in crowd chorus)
Written by: Emeka Aloy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...