album cover
Airforce 1
1
Music
Airforce 1 was released on January 29, 2026 by Dace Records as a part of the album Wavy
album cover
AlbumWavy
Release DateJanuary 29, 2026
LabelDace Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Alt Me
Alt Me
Piano
Last child beats
Last child beats
Bass
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Djaba
Joseph Djaba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alt Me
Alt Me
Mastering Engineer
Last child beats
Last child beats
Producer

Lyrics

Airforce 1
You know how we do
Wetin I go do?
Airforce 1
You know how we do
Wetin I go do?
Man go take risks for the game like it's cocaine
Two thousand eight
We dey craze
No dey obey
Like say dem go pay
She no want Dior
Valentino
She want Airforce 1 (Airforce 1)
Even if she get the things
She want more
Omo
That one na normal
Na normal
If e no be money
Wetin e be? (Wetin e be?)
If e no be pounds
Wetin e be? (Wetin e be?)
If e no be dollars
Wetin e be? (Wetin e be?)
I just do the beats
Them pay me (Them pay me)
I just do the beats
Them pay me (Them pay me)
I just do the beats
Them pay me (Them pay me)
Man just do the beats
Them pay me (Them pay me)
Na wetin I go do?
Na wetin I go do?
Na wetin I go do?
Man just do the beats
Them pay me
Man just do the beats
Them pay me
Man just do the beats
Them pay me
Man just do the beats
Them pay me
Airforce 1
You know how we do
Wetin I go do?
Airforce 1
You know how we do
Wetin I go do?
Airforce 1
You know how we do
Wetin I go do?
Airforce 1
You know how we do
Wetin I go do?
Airforce 1
You know how we do
Wetin I go do?
Airforce 1
You know how we do
Wetin I go do?
Written by: Joseph Djaba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...