album cover
Bye Bye
3
Music
Bye Bye was released on January 2, 2026 by WeAreDreamers as a part of the album Bye Bye - Single
album cover
Release DateJanuary 2, 2026
LabelWeAreDreamers
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
Amuta Stone
Amuta Stone
Lead Vocals, Background Vocals, Harmony Vocals
Spicedrnm
Spicedrnm
Performer
Martina
Martina
Background Vocals, Harmony Vocals
Adenike Isi Adeeko
Adenike Isi Adeeko
Music Director
COMPOSITION & LYRICS
Adenike Isi Adeeko
Adenike Isi Adeeko
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spicedrnm
Spicedrnm
Producer, Mixing Engineer
Solomon Jordan Daboh
Solomon Jordan Daboh
Mixing Engineer, Mastering Engineer, Recording Engineer
Mohammed Kolapo
Mohammed Kolapo
Graphic Design

Lyrics

I been dey give too much
Empty plate
Dem chop commot
Now my heart lock
Code change
If you no sure
Bye bye
Soft voice but my mind strong
Fine girl, hard girl
If your love get condition
Carry am go
We nor dey beg for love
If you wan go
Abeg just go
We nor dey beg for love
If you wan go
We nor dey beg for love
If you wan go
Abeg just go
We nor dey beg for love
If you wan go
Bye bye
You say “baby
Calm down”
You dey cause the tension
Talk sweet
Act one kain
Two face
I see the difference
I get peace
I get plans
I get God and I get me
If your love get condition
Carry am go
We nor dey beg for love
If you wan go
Abeg just go
We nor dey beg for love
If you wan go
We nor dey beg for love
If you wan go
Abeg just go
We nor dey beg for love
If you wan go
Bye bye
If you cherish me
You go show am
Action loud pass all the grammar
If e dey stress me like this
I nor want am
Better single than fake forever
Bye bye
Bye bye
Written by: Adenike Isi Adeeko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...