album cover
Signs
album cover
Signs was released on November 21, 2025 by Kycker Music as a part of the album Signs - EP
November 21, 2025
LabelKycker Music
LanguageEnglish
BPM49
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I'm very very sorry for what ever my actions would cause
I just had to do what I had to do
I didn't mean to offend you or your family
Couldn’t believe it was you
You were the evil I knew
 I can’t blame it on you
I guess I just loved like a fool
Do me like hulabalu
It was all fake and you knew
If I had chances Il choose
To leave another life without you
Did I see the signs I did I did
Did I overlook I did did
See na me Dey bleed I bleed I bleed
Water for my eyes I weep I weep
Did I see the signs I did I did
Did I overlook I did did
See na me Dey bleed I bleed I bleed
Water for my eyes I weep I weep
Love e no dey for me e no dey for me
e don be for me
I no dey love anymore
me I don close e my door
See wetin you cause
Now me I no Dey love anymore
Love e no dey for me e no dey for me
e don be for me
I don drive e my bus
Abeg e no find me no more
This love don dey cost
Now me I no Dey love anymore
Love e no dey for me e no dey for me
e don be for me
I no dey love anymore
This love don dey cost
Now me I no Dey love anymore
Hollup you don messs e my peace
Shayo e don spoil my kidney
Ghost mood I Dey on my feelings
Now I’m caught up in my own very dreams
See mi ci mi speak e Spanish
Cause this English no fit to explain what I feel
So deep
Deep like big e well e
Now I drowning
inna the pond of my tears
 Did I see the signs I did I did
Did I overlook I did did
See na me Dey bleed I bleed I bleed
Water for my eyes I weep I weep
 Did I see the signs I did I did
Did I overlook I did did
See na me Dey bleed I bleed I bleed
Water for my eyes I weep I weep
Love e no dey for me e no dey for me
e don be for me
I no dey love anymore
me I don close e my door
See wetin you cause
Now me I no Dey love anymore
Love e no dey for me e no dey for me
e don be for me
I don drive e my bus
Abeg e no find me no more
This love don dey cost
Now me I no Dey love anymore
Love e no dey for me e no dey for me
e don be for me
I no dey love anymore
This love don dey cost
Now me I no Dey love anymore
Written by: Austin Keith Oestreich, Grant Onobun, Matthew Grant Mink
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...