album cover
Reckless
67
Afro-Beat
Reckless was released on January 23, 2026 by LIONS ROAR MUSIC as a part of the album Reckless - Single
album cover
Release DateJanuary 23, 2026
LabelLIONS ROAR MUSIC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
CADDY Realboy
CADDY Realboy
Performer
HoodcelebNK
HoodcelebNK
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lawrence Korankye Appiah
Lawrence Korankye Appiah
Composer
N NYAKO
N NYAKO
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Spaceboy07
Spaceboy07
Mixing Engineer

Lyrics

Girl me know you so unruly
Realboy on am
Yeah
Yeah uhhh uh uh
Yeah yeah
Aahhnn!!!
Make my heart beat again
Make we do it old school
Omo just the dance
(Just the dance)
Follow me go my residence
The way you do me
Na you’re the best oo
The way you sabi turn me
Up and down me reckless
Make ma loose my sense
The way you turn me girl restless
E dey enter my conscience oo
Ouuu ouu ouuu
Show me girl all the fantasies
Taking you places wey
you’ve never been nahh nah
Baby youu
Promise me that you’d never leave
Promise it’s going to end happily
This shit is Heavenly
Oya set the mood tonight
Make I carry you in my bed tonight
Analyze things we fit do tonight
Oh nah uhh
She got me in the mood
Big big mood
She got me confusing
Put the song pon me Loop
Do am unlooking
Girl you so unruly uhh
Ahhhh ahhh ahhh
Ahh ahh
Let me know, yeah
Lego!!!
You be reckless girl
come make i buy you a necklace girl
i'm needing your love make it endless girl
you dey buss my mind like a senseless girl
girl i'm callin you girl i'm calling you
i cut off the phone cah wo Kasa do do
know that i'm tryna put my all in you
and your cutie waist is alarming too
they ask if there's girls in the party plenty wo ho
we're outside enti mendi agro
i feel like wiz kid cah my mind don dull
cah my mind don dull
i said koto ho koto for me my girl
kotohc kotohc for me my girl
can u put it on put it on me my girl
put it on put it on me my girl yeahhh
Ouuu ouu ouuu
Show me girl all the fantasies
Taking you places wey
you’ve never been nahh nah
Baby youu
Promise me that you’d never leave
Promise it’s going to end happily
This shit is Heavenly
Oya set the mood tonight
Make I carry you in my bed tonight
Analyze things we fit do tonight
Oh nah uhh
She got me in the mood
Big big mood
She got me confusing
Put the song pon me Loop
Do am unlooking
Girl you so unruly uhh
Ouuu ouu ouuu
Show me girl all the fantasies
Taking you places wey
you’ve never been nahh nah
Baby youu
Promise me that you’d never leave
Promise it’s going to end happily
This shit is Heavenly
This shit is heavenly
Baby youu ouu ouu
You ouu
Ahnn!!
Written by: Lawrence Korankye Appiah, N NYAKO
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...