album cover
Made It
2
Afro-Beat
Made It was released on January 17, 2026 by PHRIXIE as a part of the album Song of Solomon - EP
album cover
Release DateJanuary 17, 2026
LabelPHRIXIE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Phrixie
Phrixie
12-String Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Olarewaju Solomon Festus
Olarewaju Solomon Festus
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
CICMIX
CICMIX
Producer

Lyrics

E get wetin me I wan talk Omome
If this one no go work
Make I carry my load to sobe.
Oh to sobe
Many things dey wey I wan analysis
if you calm down we go normalize it
Oh baby listen to me baby, I won\'t do this
So don\'t piss me ye
We get something indeed
Olomi ma tun mi
Ma tun mi
Like omotena wey do me strong thing
But I no go Eva Eva forgive yeh
Cus I made it clear
Made it clear
Oh baby listen carefully,
I don joss , I don high
I don take one shot from most high
Come be like say na me high pass
So tell me why we dey fight
Oh baby
Love wasn\'t for you but I made it
My Heart wasn\'t beaten, cus I felt broken
get wetin me I wan talk Omome
If this one no go work
Make I carry my load to sobe.
Oh to sobe
Many things dey wey I wan analysis
if you calm down we go normalize it
Oh baby listen to me baby, I won\'t do this
So don\'t piss me ye
We get something indeed
Olomi ma tun mi
Ma tun mi
Like omotena wey do me strong thing
But I no go Eva Eva forgive yeh
Cus I made it clear
Made it clear
Written by: Olarewaju Solomon Festus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...