album cover
Looseguard
14
Hip-Hop/Rap
Looseguard was released on January 15, 2026 by 1145 Records as a part of the album Looseguard - Single
album cover
Release DateJanuary 15, 2026
Label1145 Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
SBD
SBD
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Marvelous Ohwobeno
Marvelous Ohwobeno
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
BlackJack 21
BlackJack 21
Producer

Lyrics

Just a tall skinny ****
Now I’m counting racks
There fit say I go cari last
But now dem they my back.
Made my family proud and now I’m all about the racks
I just dey chase the cheese but I no dey move like rat
Na gun we Dey shoot for here
We no follow you do karate
Check out my rose gold
Omo na 22 karat
This ain’t no love song
This shit is deeper than a rap
I dey mount my guard because say I no wan looseguard
I nor dey chill with all these **** because of dem too dey cap
Naso pepperly call me sey backy dey make I lap
3da broke my heart
Bobby stole my cash
Once bitten twice shy omo I hold I mount my guard
I deymount my guard because say I no wan loose guard
I deymount my guard because say I no wan loose guard
Audio ***
Just a tall skinny ****
Now I’m counting racks
There fit say I go cari last
But now dem they my back.
Made my family proud and now I’m all about the racks
I just dey chase the cheese but I no dey move like rat
Na gun we Dey shoot for here
We no follow you do karate
Check out my rose gold
Omo na 22 karat
This ain’t no love song
This shit is deeper than a rap
I dey mount my guard because say I no wan looseguard
I dey mount my guard because say I no wan looseguard
I dey mount my guard because say I no wan looseguard
Written by: Marvelous Ohwobeno
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...