album cover

Everywhere Hot

19Music2025
album cover
Everywhere Hot was released on September 24, 2025 by Don't Play Wimme as a part of the album Everywhere Hot - Single
ReleasedSeptember 24, 2025
LabelDon't Play Wimme
LanguageEnglish
BPM199
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Everybody wan jakpa
That's how the thing go way higher
Ahha dear God
Everybody wan jakpa dear God
Watin we go do here mess up
Itz Slvm on the Beatz
See make u turn on the radio
Dem dey talk am
6:00 news, one guy try
He dey wan kill en mama
Dem catch am, arrest am
Beat am saa way dem
Waste am oh no no
See I dey listen am live on the radio
You want go oyibo land
You wan use waka
Usain Bolt u no dey taya
Usain Bolt u no dey taya o
Ahha dear God
Everybody wan japka dear God
Watin we go do here mess up
Everywhere just dey hot
If we do am the other way I'm sorry
I for survive o my tummy
Do am faster dear God
Cus aha diɛ man no get joy
So many plans way
Dey for mind but your will we need
Wo ti yɛ nia yɛ firɛ wo din firɛ wo din
Bra bɛ tserɛ yɛn diɛ ɛkor
Man no go fi do am
Agye sɛ yɛ di tu w'anim
But we Dey pray Agya
Where you dey where you dey
Wo na wo nim diɛ kor
See eno matter where u go
Wo ko soro na yɛ twe
Wo badman yɛ pɛ wo down fall
Ɔsi ayeekoo but go
Check en mind bibiaa yɛ insult
Everybody crazy
Your brother fall down you no help am
Sad man story wo nni bia
Yɛ so wo yɛ lazy nti
Na one man for himself
Everybody be searching
For the sika ahh
Nobody want give up my **** ahh
Obia bɔ mpaeɛ ɔpɛ sika ahh
You no get money na your matter
Abi patient waiting till e better ahh
But if I fall down better pour me water
Cus if I be your brother man
Watin better pass am
Cus if u fall afi dey for you yeah
Ahha dear God
Everybody wan japka dear God
Watin we go do here mess up
Everywhere just dey hot
If we do am the other way we're sorry
I for survive o my tummy
Do am faster dear God
Cus aha diɛ man no get joy
So many plans way
Dey for mind but your will we need
Wo ti yɛ nia yɛ firɛ wo din firɛ wo din
Bra bɛ tserɛ yɛn diɛ ɛkor
Man no go fi do am
Agye sɛ yɛ di tu w'anim
But we Dey pray
Agya where you dey where you dey
Wo na wo nim diɛ kor
Written by: Wiafe Kwasi Augustine

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...