album cover
Strict Street
4
World
Strict Street was released on January 22, 2026 by Olatop Ekula / Viper Entertainment, Under exclusive license to Viper Digital Ltd. as a part of the album Moving Different
album cover
Release DateJanuary 22, 2026
LabelOlatop Ekula / Viper Entertainment, Under exclusive license to Viper Digital Ltd.
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM85

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lampard
Lampard
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Hassan Faruk Olamilekan
Hassan Faruk Olamilekan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lampard
Lampard
Co-Producer

Lyrics

Aya yah yah , ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
I have a story to tell e get one boy oni bi oun seje
Skele's them dey fall for the boy
because him sabi sing them dey fall for him voice
Free madness him dey voice any beat
Amo omo ogbon mi no dey nack everything
So many compiti mio sa ino njo ogiri osa
Ogo ninu ogo ni toba de odo oma bomi
Ogo ninu ogo ni taba de adugbo wonma bomi
Won ani kewo irawolomo ,won ani kewo irawolomo
Toke tile re aawon , o ma lo far gan
Talofebe o iya won oke lawa aojabo
Malo jogodo enter one chance
Fifty fifty na normal parol
Everybody just dey try to survive
Street is strict na no mans land
Malo jogodo enter one chance
Fifty fifty na normal parol
Everybody just dey try to survive
Street is strict na no mans land
I do bode for lungu sesede be like mugu
You be star tobaje iwo lojo muju
Your pledging na sure tobaje iwo loranju ju
Some **** dey won o se lasan na voodoo
You go get many shima tobaje iwo loman gba front
You go be like striker tobaje iwo oman gba ball
Awon temi nbinu won wa money gan
Just ten fingers and my God
Some **** lost there life from the street
Some **** lost there soul from the scene
No be all of them wish to be bad boy
Tiwon bani kiwon Beere won ma riso
Ogo ninu ogo ni toba de odo oma bomi
Ogo ninu ogo ni taba de adugbo wonma bomi
Won ani kewo irawolomo ,won ani kewo irawolomo
Toke tile re aawon , o ma lo far gan
Talofebe o iya won oke lawa aojabo
Malo jogodo enter one chance
Fifty fifty na normal parol
Everybody just dey try to survive
Street is strict na no mans land
Malo jogodo enter one chance
Fifty fifty na normal parol
Everybody just dey try to survive
Street is strict na no mans land
Street is strict na no mans land
Melo Melo irawo totilo
Rip Da grin Rip legend
Rip Dablix Rip moh
forever in my memories Oshaa
forever in my memories mohbad
IRAWO LOMO JOOR
Written by: Hassan Faruk Olamilekan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...