album cover
Wfts
1
Music
Wfts was released on January 18, 2026 by Aura as a part of the album Wfts - Single
album cover
Release DateJanuary 18, 2026
LabelAura
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM87

Credits

PERFORMING ARTISTS
Aura
Aura
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Obiora Emmanuel Obiora
Obiora Emmanuel Obiora
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Adebayo Honour Adeleye
Adebayo Honour Adeleye
Producer

Lyrics

Smoking on a daily , be like my liver don dey fail me,
Alcohol full my belly , mad life cuz my life’s been crazy ,
Life carry me for the night and this thing dey pain me .
Be like every way I go nah yawa ?
Need magisterate for this matter
Why this hustle come tie wraper wrapper , wrapper oo
This thing Dey muzz me , say every man get em coffin ,
So why we dey hustle ?
Wetin be all this ?
Wetin be hustle ?25 kele dem Dey chill with us .
After our loses , we go chill with dem bosses
If I talk dem go say I too complain o
All this pressure e Dey Kala my main brain
And the vision e been bloody so I lost my way
Swear The picture been Dey blurry so I color grade oo
Too many reasons why I lost my faith ?
Jah I’m ’m sorry say I lost my way
Journey scary so I light my J
Different breed always on my way
Written by: Obiora Emmanuel Obiora
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...