album cover
BEING PREDICTABLE (Lessons, strategy, survival)
album cover
BEING PREDICTABLE (Lessons, strategy, survival) was released on February 13, 2026 by Mr Moore as a part of the album Street Wisdom
ReleasedFebruary 13, 2026
LabelMr Moore
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Being predictable, e dey sweet but e dey dangerous
Same time, same road, na so dem take notice us
Being predictable, e dey clean, professional
But na routine wey dey turn life to obituary
7pm on the dot, Maghrib call am home
Onipanu Lagos, everybody know him zone
Same prayer time, same sacred ground
They wait make protection drop, gun no make sound
Anything wey dem fit predict
Na weapon when e reach street
Morning tea na him comfort place
Soft sip, calm heart, familiar taste
All dem need na cup and steam
Trust turn poison, end the dream
Change am small
If you wan live long
Written by: John Moore

Loading...