album cover
Cantah
5
Music
Cantah was released on January 16, 2026 by introvert inc as a part of the album Missed Calls & Cantah - Single
album cover
Release DateJanuary 16, 2026
Labelintrovert inc
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
frnchfriessss
frnchfriessss
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mohammed Abubakar
Mohammed Abubakar
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
frnchfriessss
frnchfriessss
Producer

Lyrics

Wetin I don go enter
Me sef I no too know
Just dey use me dey play like cantah
Oh no
This one e no be banter
Somebody save my soul
Many questions I need your answer
Luhh luhh luhh
Tell me what you want
Luhh luhh luhh
Tell me what you want
See yansh o
Oh my lawd
I don cast o
When she come thru
I don confuse
Omo I don lost go
Wetin I don go enter
Me sef I no too know
Just dey use me dey play like cantah
Oh no
This one e no be banter
Somebody save my soul
Many questions I need your answer
From you
Luhh luhh luhh
Tell me what you want
Luhh luhh luhh
Tell me what you want
Written by: Mohammed Abubakar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...