album cover
2026
209
Afro-Beat
2026 was released on January 30, 2026 by CLEAR ROAD MUSIC RECORDS as a part of the album 2026 - Single
album cover
Release DateJanuary 30, 2026
LabelCLEAR ROAD MUSIC RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mo Jigger
Mo Jigger
Performer
Kansake Moses
Kansake Moses
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kansake Moses
Kansake Moses
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kuami Eugene
Kuami Eugene
Producer

Lyrics

2026 go sharp oh
Everywhere stew make a Dey work hard Dey go
Elon musk kind of money wey a want see
Make a Dey knack am Dey go
If table turn you sef go mellow
Chop first you sef go say no
Go first Na you go sweat oh
Your last time ah show respect oh
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
We Dey do am intense
You sef go show respect oh
You no get sense oh
Make dem lock the gate, we go jump the fence
Make dem set the rules, we go dey offend
This year we Dey enter crazy
No be 2020 wey dirty dirty this one na 2026
This year we Dey enter crazy
No be 2020 wey dirty dirty this one na 2026
This year we Dey enter crazy
No be 2020 twenty wey dirty dirty this one na 2026
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
You no get vision den Dey behind
A want chase the money a no get the time
Clear Road a give am Na we get the vibe
Na we get the sky everyday we high
Your head go burst (Charlie)
For this side Na my guys Dey gang (Charlie)
When we come all the girls Dey bend (Charlie)
Dollar sign Na we Dey spend (Charlie)
Your babe fine carry her Dey go (Charlie)
E don burst (Charlie)
ClearRoad (Charlie)
We tear rope (Charlie)
We got hope(Charlie)
You carry Benz Abi Na Lexus (Charlie)
Na parapara make another nagger die (Charlie)
This year we Dey enter crazy
No be 2020 wey dirty dirty this one na 2026
This year we Dey enter crazy
No be 2020 wey dirty dirty this one na 2026
This year we Dey enter crazy
No be 2020 twenty wey dirty dirty this one na 2026
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Na we Dey gang so
Written by: Kansake Moses
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...