album cover
KD Boy
92
UK Hip-Hop
KD Boy was released on January 21, 2026 by Skidx as a part of the album KD Boy - Single
album cover
Release DateJanuary 21, 2026
LabelSkidx
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Skidx
Skidx
Performer
Praise Kennedy net
Praise Kennedy net
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Praise Kennedy net
Praise Kennedy net
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Elijah Samuel
Elijah Samuel
Mixing Engineer

Lyrics

Which one be Azul, when I get Burkutu?
Which one be Pizza, when I get Awara?
Kunun Dawa, Pete da Acha
Jaba boy to the core, I dey carry ginger with plenty aura
KD boy to the core, say the boy don't run, if you looking for war
Shoutout to my Chongai baddies
Zugwai, Simnom, and Gladis
If you see the kind nyash wey dem gather
Body na meat pie, body na water
KD breed no dey talk too much, cock and bull
No, we don't do such
KD boy na wetin I be, Chonggai boy na wetin I be
Dan Hausa na wetin I be, Dan Jaba na wetin I be
KD boy na wetin I be, Chongai boy na wetin I be
Dan Moroa na wetin I be, Dan Gbagyi na wetin I be
Say they never seen a KD boy
Wey dey rap, wey dey sing like this
When dey make them dey want to dey vibe like this
When I jump on the beat, then dey dance like this
Dey dance like this
Ba wani wai wai, ba wani kai kai
Baba muna sama, muna kai kai
Shooting out words from my mouth like AK
Samu kudin ka kawai ka kashe
KD boy, I been running it up
**** be praying they hope that I flop
But just like the moon, I been way at the top
Babu yan da za su yi
Sai su ja da hankali
Ain't nobody stopping me, I been making history
KD boy na wetin I be, Chonggai boy na wetin I be
Dan Hausa na wetin I be, Dan Jaba na wetin I be
KD boy na wetin I be, Chongai boy na wettin I be
Dan Moroa na wetin I be, Dan Gbagyi na wettin I be
KD boy na wettin I be, Chonggai boy na wettin I be
Dan Hausa na wettin I be, Dan Jaba na wettin I be
KD boy na wettin I be, Chongai boy na wettin I be
Dan Moroa na wettin I be, Dan Gbagyi na wettin I be
Written by: Praise Kennedy net
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...