album cover
Fake Supporter
23
Music
Fake Supporter was released on May 22, 2026 by Divizzion as a part of the album Sounds from Trenches
album cover
Release DateMay 22, 2026
LabelDivizzion
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zadok Jenfer
Zadok Jenfer
Performer
CJ Obassey
CJ Obassey
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Ozor precious Onuora
Ozor precious Onuora
Songwriter
Obassey chijioke paul
Obassey chijioke paul
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
CJ Obassey
CJ Obassey
Producer

Lyrics

Normally I suppose disown am
But I do am for my own Brother
Normally one bottle no do me
But tonight I want to Dey sober
And I no like no trouble
And my bebe wan cuddle
All my blessings na double
Oh bebe cause no trouble
Yeah
Dey your day make I Dey my own
Stunt or you stand make I find my run
I Dey find my own
Dey your day make I Dey my own
I Dey find people I go call my own
Eh yeah cause I no want load
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
Yeah
Dey your day make I Dey my own
Stunt or you stand make I find my run
I Dey find my own
Dey your day make I Dey my own
I Dey find people I go call my own
Eh yeah cause I no want load
My bother man wan do me dirty o
Cos he wan ride on a Bentley o
Bentley wey e never get o
Cause he wan do me dirty o
Yawa no Dey for my side o
If yawa gas I Dey champion
Only dollar I attract o
Manu Manu for my side o
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
I no want any fake supporter
Anything wey Dey fake comot am
Written by: Obassey chijioke paul, Ozor precious Onuora
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...