album cover
album cover
Boiz was released on May 22, 2026 by Divizzion as a part of the album Sounds from Trenches
ReleasedMay 22, 2026
LabelDivizzion
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Skrrr!
Check on me
Check on me now
Cause this load fit run me ma-aa-d
All them boiz
Dem Dey too grind
All the boiz o!
All the boiz oo!!
Check on me
Check on me now
Cause this load fit run me m-aaa-d
All them boiz
Dem Dey too grind
All the boiz oo
All the boiz ooo
I no check social media again
But if you no get am gba gbe
Body wey fall go fit raise again
Comot the laugh you go feel my pain
I no check social media again
But if you no get am gba gbe
Body wey fall go fit raise again
Comot the laugh you go feel my pain
Nothing go humble me this days
I no wan see disgrace
I know it’s by his grace
Hmmm
Nobody afi do it like me
She say Anything wey I drop she Dey feel
Ordinary love no one she Dey see
If I give am chance she go tear my jersey
Say she see me for ghetto
She wan leave me for Jacob
Say she want to do me a favor
Hmm mm
All them boiz
Dem Dey too grind
All the boiz o!
All the boiz oo!!
I no check social media again
But if you no get am gba gbe
Body wey fall go fit raise again
Comot the laugh you go feel my pain
I no check social media again
But if you no get am gba gbe
Body wey fall go fit raise again
Comot the laugh you go feel my pain
Nothing go humble me this days
I no wan face disgrace
I know it’s by his grace
Written by: Arinze Jeffrey Onwuegbu, Ozor precious Onuora

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...