album cover
STEW
3
Afro-Beat
STEW was released on January 30, 2026 by TCP as a part of the album THE SOUND RIG, Vol. 1 - EP
album cover
Release DateJanuary 30, 2026
LabelTCP
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
The Cinderella Project
The Cinderella Project
Performer
Cznbaby
Cznbaby
Vocals
Sogee Afrobadboy
Sogee Afrobadboy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Christopher Essien
Christopher Essien
Songwriter
Enyia Philip Oshoutu
Enyia Philip Oshoutu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Whoizza
Whoizza
Mixing Engineer
Ciyali Vox
Ciyali Vox
Producer

Lyrics

What is the thing
Wey you
What is the thing
Wey you
What is the thing
Wey you put inside your
Mmmmm
Yo I say oh SOG imma
Killing dem all
Wii da vi-I-ibe ye
What is the thing
Wey you put inside Your stew
Wey Dey make me dey Mad
What is the thing Wey you put inside
Your stew
Wey Dey make me Dey Mad oo
Mm Wey Dey make me dey Mad
Mm Wey Dey make me dey Mad
Mm Wey Dey make me dey Mad
Mm Wey Dey make me dey Mad o
Wanna get closer to you
Say I wanna get closer to you
This your waist e Dey turn me to Mumu
This your something be like e juju
I know you are cynical
Waist line move like criminal
Me I wanna know what you really want
Cos this food wey you cook fit to kill a man
And you Dey vex I no chop your something
Weitin you put for your something
If Elon musk fit to pay for your something
E be food wey go turn me to dinner o
Written by: Christopher Essien, Enyia Philip Oshoutu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...