album cover
Sanity
15
Dance
Sanity was released on February 5, 2026 by Sabi Sounds Limited as a part of the album With U - Single
album cover
Release DateFebruary 5, 2026
LabelSabi Sounds Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Cozy Ctrl
Cozy Ctrl
Performer
Suurshi
Suurshi
Performer
Zilim
Zilim
Performer
Msuurshima Aondowase Esther
Msuurshima Aondowase Esther
Lead Vocals
Eyimegwu Chukwugozilim Allwell
Eyimegwu Chukwugozilim Allwell
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Msuurshima Aondowase Esther
Msuurshima Aondowase Esther
Songwriter
Pedro Peter-Dzoho
Pedro Peter-Dzoho
Songwriter
Eyimegwu Chukwugozilim Allwell
Eyimegwu Chukwugozilim Allwell
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cozy Ctrl
Cozy Ctrl
Producer

Lyrics

When you gon take me dancing
When you go hold my hand
Why you dey do me something
Whey I no understand
I'm passionate unfortunately
E be you wey I need for my sanity
Con be like you no too rate me
Boy it's you that I need for my sanity ohh
Unfortunately it's you that I need for my sanity
E con be like you no too rate me
Boy it's you that I need for my sanity ooohh
Mo wo danfo lo ibi ise
I go get am e too clear
I dey on coco as I dey museya
I Dey Gbe won lo sibe
 
Sibe sibe o
fi won le
Fi won si be o
Si be si be o
Fi won le
Fi won le si o
Everything you do you go feel am for your conscience
When I ask you why you go start to tell me nonsense
Why you too dey lie. Imma need a little context
Need a little context, need a little context
Everything you do you go feel am for your conscience
When I ask you why you go start to tell me nonsense
Why you too dey lie. Imma need a little context
Need a little context, need a little context yh
Pick you up in a LAMBO truck
Show workings no be Cho Cho Cho
Mo fe je idi brokoto
This your Bobo na ototo
Eh, simantiniya
Da ti e mo
Cause I'm feeling ya
Cold blooded cause she's reptilian
Study your love like it's mac millian
I'm passionate unfortunately
E be you wey I need for my sanity
Con be like you no too rate me
Boy it's you that I need for my sanity ohh
Unfortunately it's you that I need for my sanity
E con be like you no too rate me
Boy it's you that I need for my sanity ooohh
Everything you do you go feel am for your conscience
When I ask you why you go start to tell me nonsense
Why you too dey lie. Amma need a little context
Need a little context, need a little context
Written by: Eyiegwu Chukwugozilim Allwell, Msuurshima Aondowase Esther, Pedro Peter-Dzoho
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...