album cover
Locay
44
Music
Locay was released on February 5, 2026 by 3 Route Global as a part of the album Locay - Single
album cover
Release DateFebruary 5, 2026
Label3 Route Global
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lare Bison
Lare Bison
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Egungbohun Samson Goodness
Egungbohun Samson Goodness
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Octave
Octave
Producer

Lyrics

Mind go dey
Ee shey your mind go dey
Ko oti wole
E sofun won pe kon ko oti wole
I hope you know it’s a champion sound
You know we pull up un announced
Many wey no send we before dem Dey send we now
Go crazy up and down
Girl you make it nice when you walk you’re the most endowed
Body wey dey make man shout
Hmm
Oshey Oshey girl you feeling the motion now
I got many many stories
Many yarns Dey
Aje wa ni mo toro Kori banshe
Lojojumo kin ma gba better kowo wole
Bartender give me more shots Kori bombe
And my light no Dey off o I Dey band a
Se ise karakara now the money dey pay
See gobe, no use my money Dey play,
Mofe lowo bi dangote
make nobody use my money play
Everyday na holiday
Take what you want na me go pay
Shey na by force ani miose
And as I don send you locay oooo
Omo shey your mind go dey
Shebi owo lo ma ko lo ile
Turn up turn up turn up
Pull up don’t waste my time
I know you gbadun my sweet melody
Sunmomi kajo ma kiboroki (eehhn)
Do anything for you
As long as you bend for zaddy
Olomi joor ma sa omo gbeya
No silicon natural aaa
Chocomilo with the body flavor
Casamigo ma ti bale
Hennessy ama mu don p
Ko Orin Fuji eyan saidon p
Do shakara ko tun fi akosi ooo
Awa la leko ta ni ara bi
And you no fit know wetin eye don see
When sapa dey play me hide and seek
As Omo ope moya gbera tan
(Hmm) I no go hear story ooo
make nobody use my money play
Everyday na holiday
Take what you want na me go pay
Shey na by force ani miose
And as I don send you locay oooo
Omo shey your mind go dey
Shebi owo lo ma ko lo ile
Turn up turn up turn up
Pull up don’t waste my time
Written by: Egungbohun Samson Goodness
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...