album cover
Otiti
album cover
Otiti was released on March 12, 2026 by Dvpper Digital as a part of the album Awareness - EP
March 12, 2026
LabelDvpper Digital
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ahn ahn felizno ah
Otiti U must give me love
U must give me love
Nwantiti love
Otiti U must give me love
U must give me love
Nwantiti love
Shebi na you wen I dey call everyday
U must give me love nwantiti love
Shebi na u dey make me feel dis way o
U must give me love
Nwantiti love
I don cry o
I don cry for your matter
I don tryi ooo
I don try for your matter ahh
Otiti U must give me love
U must give me love
Nwantiti love
Otiti oo U must give me love
U must give me love
Nwantiti love
Shebi na you wen I dey call everyday
U must give me love nwantiti love
Shebi na u dey make me feel dis way o
U must give me love
Nwantiti love
I have been around the world
I have e seen a lot of girls
I have seen a lot of girls
I have seen a lot of girls
No other girl wey fit be like u
Dem no fit try am at all
Dem no fit be like you
Dance for me o
Make I spray money o
If u dance for me o
I go spray money o
Our destiny o
na to gum body o
Make u follow me home
To go see mummy o
Otiti o u must give me love
U must give me love
Nwantiti love .
Written by: Felix Obadan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...