album cover
Egwu
album cover
Egwu was released on February 20, 2026 by Curatorboyy Africa as a part of the album More Than Sound - EP
February 20, 2026
LabelCuratorboyy Africa
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Aya, Aya ah ahh
Switch up, all na me know me oo
K'everybody jijo mi oh
Ongbona bi indomie oh
When I Pull up for the corner
Dem wan binge on me oo
Switch up, all na me know me oo
K'everybody jijo mi oh
Ongbona bi indomie oh
When I Pull up for the corner
Dem wan binge on me oo
Me I no come play
All of my work done show sign
All of dem girls dem show side
Me I dey sight Arena
Ahh ahh ahh
Only Jah fit to save man
For this journey wey I dey face now
Only jah fit to lift me higher
Egwu for my mind na only thing
Wey dey keep me sober
Me I nor fit lie lie oo
Me I nor fit lie lie oo
Egwu for my mind na only thing
Wey dey keep me sober
Me I nor fit lie lie oo
Me I nor fit lie lie oo
Switch up, all na me know me oo
K'everybody jijo mi oh
Ongbona bi indomie oh
When I pull up for the corner
Dem wan binge on me oo
Switch up, all na me know me oo
K'everybody jijo mi oh
Ongbona bi indomie oh
When I pull up for the corner
Dem wan binge on me oo
Welcome back to the life of the party oh
Only baddies I want with the phatty oh
Shaking yansh in their bras and their panty oh
Only shorties way like to dey jolly oo
Me I no come play
All of my work done show sign
All of dem girls dem show side
Me I dey sight Arena
Ahh ahh ahh
Only Jah fit to save man
For this journey wey I dey face now
Only jah fit to lift me higher
Egwu for my mind na only thing
Wey dey keep me sober
Me I nor fit lie lie oo
Me I nor fit lie lie oo
Egwu for my mind na only thing
Wey dey keep me sober
Me I nor fit lie lie oo
Me I nor fit lie lie oo
Switch up, all na me know me oo
K'everybody jijo mi oh
Ongbona bi indomie oh
When I Pull up for the corner
Dem wan binge on me oo
Switch up, all na me know me oo
K'everybody jijo mi oh
Ongbona bi indomie oh
When I Pull up for the corner
Dem wan binge on me oo
Haze ma pami now
Written by: Abraham Afesoye, Godspower Oyakhilome, Nonso Onyia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...